A Nigerian lady has been declared wanted after collecting N5,000 for transport fare from a man and later failed to visit him.
The lady after coming across the wanted tag, took to her Tiktok page to express shock.
The man alleged that she had taken the transport fare but failed to honor their agreement to visit his home.
He went further by posting her name and photo online to “create awareness,” claiming he had been scammed.
See some reactions below:
Biggest bird : “5k? Omo nah so hunger reach for Nigeria? She even reposted .”
Peculiar apple baby: “As I chop money for flight 2 times I no show fear don dey catch me now.”
Sticker vendor in Ibadan/Lagos: “Unor get level at all on top 5k.”
darmie03: “I like u walahi awon oloshi untop 5k dem turn content creator.”
justsay jessie b: “Sister hood is proud of u make the boy send him Aza make we refund .”
PrettySky: “Dem wey Dey send money come California dem go ? .”
sli_m_zy8: “E just Dey sweet me I Dey wait make them post my own picture too.”
BabeTy: “People when promise client say them de come for 2 years nko. How una take better pass this girl .”
Khloejames: “Many of una no go marry una go waka tire I just dae laugh sha cause na me know wetin one of my guy don do for one girl before that wan go see husband I just dae pity her .”
GIPHY App Key not set. Please check settings